Home ENTERTAINMENT Strangest rumour I hear about myself be say ah dey do cocaine – Reggie Rockstone

Strangest rumour I hear about myself be say ah dey do cocaine – Reggie Rockstone

 

‘Hiplife Grandpapa’ for Ghana, Reggie Rockstone take en turn on wanna QTMPY this week.

He no shy away from de jollof war, he talk am plain-plain sey Naija jollof no good, after he chop am he even make lucky sey he dey alive.

We ask am chaw tins but one tin wey he sey shock am be when another artiste talk am sey people spread some rumour sey he dey use cocaine.

 

Source: bbc.com/pidgin

Load More By Young Blackboi Amg Napiboi
Load More In ENTERTAINMENT
Comments are closed.

Check Also

Transformez chaque spin en gains grâce à Chicken Road 2.0 !

Transformez chaque spin en gains grâce à Chicken Road 2.0 ! Découvrez les fonctionnalités …